International Women's day:: This na three woman wey do. Make Nigeria proud well well for the word
Nigeria no be just any country dem fit just put for one side for all things dem dey do, make we talk for acting, sport, music we be dere baba for all dis side, even for the word cup wey finish for last year, country wey we meet sef no say no be play play
Soo today we go dey put eyes for ladies wey don work wella with there power to make we wey be Nigeria yanga well
NO 1 Genevieve Nnaji
This woman na one no 1 inside actress for Naija wey don start her career since 1998, we see am say that don tey for the work, Genevieve don build herself for industry wey be say nobody fit shake am
https://Twitter.com/geneveivennaji1

Comments
Post a Comment